musicas.mus.br

Letras de músicas - letra de música - letra da música - letras e cifras - letras traduzidas - letra traduzida - lyrics - paroles - lyric - canciones - SEE FINISH - QING MADI - música e letra

Utilize o abecedário abaixo para abrir as páginas de letras dos artistas

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z

See Finish letra


It's been on my mind so long yeah
And I can't realize why it should be like that o
I don't even know how it got here
And I can't deny
Say I used to be the life of the party
Now the energy inside of me is drained
If I die tonight wetin I gain
Is it safer outside
Outside

Ahh ah dey avoid see finish
Make I dey my own
Make you sef dey your own
I don call mi man dem
But dem no know how far
If I see it all far again
I see it all
See it all
See it all far again
If I see it all
See it all

Said that you were my safe haven
Now you con dey go follow them talk
Yeah yeah yeah
Me I no too send unless you
Bring am come my front (yeah)
You sabi me no mean say you know me
You don mark me bad you no know my story
A problem shared fit turn to gossip you know
And I'm too emotional
Say I used to be the life of the party
Now the energy inside of me is drained
If I die tonight wetin I gain
Is it safer outside
Outside

Ahh ah dey avoid see finish
Make I dey my own
Make you sef dey your own
I don call mi man dem
But dem no know how far
If I see it all far again
I see it all
See it all
See it all far again
If I see it all
See it all

Qing Madi - Letras

top 30 músicas

©2003 - 2026 - musicas.mus.br